Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > Terry Apala > Essential Afrobeats, Vol. 3 > Feel Me

Terry Apala

Lyrics
Album list

Terry Apala

Feel Me

Nelson Jack Music
Terry Apala Mo de
Songbomi Terry apala Mo de
Omo Isoko songbomi
If Una dey feel me say yeah yeah, to ba je Torin ni dance am jeje
Boje Torin gidi… Kefarabale anywhere nigboro wonkomije

Cmon
Dododo Doremifasolatido Eyin temi nin soko I greet una wado
Come along with your Ankara and sokoto that it is symbol of afro
Put your light off make we feel high
This kind love no be sere weyrey
Sip some dogo and feel ok
Moki tarugbo tagba tuale
All the ladies shake your bum bum
If you no sabi dance make u go mesonu
Make I leave for my own apala
Alaye ekaju kegbale sagboju
Hold am small small carry on
Dance am fast like who dey on marathon
If you no sabi dance, jeengbo this one Na real bubble keya bami faramo)

If you no sabi dance, jeengbo this one Na real bubble keya bami faramo
If Una dey feel me say yeah yeah, to ba je Torin ni dance am jeje
Boje Torin gidi… Kefarabale anywhere nigboro wonkomije 2x

Yeah yeah
Ijoye pelawon baale, won josorinmi won poramonle
Find more lyrics at ※ Mojim.com
Yeah yeah
Sofun aunty imole, ki won farabale kan tokomole
Omo Isoko tide Kefarable
I get the money I get the pepper
The weather is so cool nice atmosphere
All the other artists e lo kogbanle
Hold am small small carry on
Dance am fast like who dey on marathon
If you no sabi dance, jeengbo this one Na real bubble keya bami faramo)
You know me you no know me
If you no know me before you better come know me
Terry apala don come for street
Mainland and highland, dem feel me
If Una dey feel me say yeah yeah, to ba je Torin ni dance am jeje
Je Torin gidi… Kefarabale anywhere nigboro wonkomije

If Una dey feel me say yeah yeah, to ba je Torin ni dance am jeje

Boje Torin gidi… Kefarabale anywhere nigboro wonkomije

If Una dey feel me say yeah yeah, to ba je Torin ni dance am jeje

Boje Torin gidi… Kefarabale anywhere nigboro wonkomije

If Una dey feel me say yeah yeah, to ba je Torin ni dance am jeje

Boje Torin gidi… Kefarabale anywhere nigboro wonkomije

Terry apala

Omo Isoko Songbomi