Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > Maleek Berry( Maleek Shoyebi ) > Miscellaneous > One Life

Maleek Berry( Maleek Shoyebi )



Lyrics
Album list
Singer Intro

Maleek Berry( Maleek Shoyebi )

One Life

Maleek Berry feat. Wizkid

]Berry berry killing this one
Berry murder this, berry pound this
Berry berry and wizzy…Maleek-berry baby whine on dbeat wizzy baby
Aro o o o… Badman… Go downSee i gat one life to live, so i go rock am
And i live am on the low oh oh
Moving everyday i no go slow oh oh
Killing the game 20 years we no dey go oh oh
One life to live, i get plenty gbedu
And plenty dough oh oh,
Starboy we no dey slow oh oh,
Killing the game everyday we no dey go oh ohMan na real badman no need to prove nothing
Killing every beat we are here e don tey
Shebi na first street wey i dey
Wey i hustle for the pay now god don bless my day
Now i dey denge pose…Girls dem love my koboko
Guys say my music make dem choko
Starboy take over the street don dey kolo.My music giving them flavour flavour
See i gat the flavour, flavour
See i dey scatter their brain
Say i dey burst their brain
Say when i enter the place
Say i gat flavour flavour
See i dey giving them flavour flavour
See i dey scatter the place
See i dey match up the place
Say i dey burst their brainSee i gat one life to live, so i go rock am
And i live am on the low oh oh
Moving everyday i no go slow oh oh
Killing the game 20 years we no dey go oh oh
One life to live, i get plenty gbedu
And plenty dough oh oh,
Starboy we no dey slow oh oh,
Killing the game everyday we no dey go oh ohEveryday me and money grind
I say na money, me i just dey fine
I like the party me i no dey fat
Everyday me i like to shine
I get the couple girls wey go die for me
And the couple girls wey no dey smile
And the girls dem dey steady die for me
Dem dey tell me na me dem dey findMy music giving the flavour flavour
Find more lyrics at ※ Mojim.com
See i gat the flavour, flavour
See i dey scatter their brain
Say i dey burst their brain
Say when i enter the place
Say i gat flavour flavour
See i dey giving them flavour flavour
See i dey scatter the place
See i dey match up the place
Say i dey burst their brainSee i gat one life to live, so i go rock am
And i live am on the low oh oh
Moving everyday i no go slow oh oh
Killing the game 20 years we no dey go oh oh
One life to live, i get plenty gbedu
And plenty dough oh oh,
Starboy we no dey slow oh oh,
Killing the game everyday we no dey go oh ohIka poju ninu omo araye
So when i hustle i dey keep am on the low oh
When you chop don't let anybody know oh
Cos no be everybody happy for your show oh
Ika poju ninu omo araye
So when i hustle i dey keep am on the low oh
When you chop don't let anybody know oh
Cos no be everybody happy for your show ohMy music giving the flavour flavour
See i gat the flavour, flavour
See i dey scatter their brain
Say i dey burst their brain
Say when i enter the place
Say i gat flavour flavour
See i dey giving them flavour flavour
See i dey scatter the place
See i dey match up the place
Say i dey burst their brainSee i gat one life to live, so i go rock am
And i live am on the low oh oh
Moving everyday i no go slow oh oh
Killing the game 20 years we no dey go oh oh
One life to live, i get plenty gbedu
And plenty dough oh oh,
Starboy we no dey slow oh oh,
Killing the game everyday we no dey go oh oh
Killing the game everyday we no go go oh oh